President Goodluck Jonathan has paid a surprise visit to Maiduguri, Borno State.The president arrived at the Maiduguri airport today, January 15 and was reportedly welcomed by the State Governor, Kashim Shettima.
Jonathan is said to have been accompanied on the visit by the Chief of Defense staff, Air Vice Marshall Alex Badeh and National Security adviser, Sambo Dasuki.
More details to come soon.....
It had 2 b a surprise visit o. If e tell dem say him dey come dem fit waylay ma guy o. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
ReplyDeleteOmo no be small thing oo
DeleteI hope something good comes out of this visit.
ReplyDeleteU wan tell me say u no kno say na campaign things! U na unbeliever? Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
DeleteUwaifo free am,him just come lagos,
DeleteTwo things...
ReplyDelete1-campagin and promises
2-medicine after death,na nw him rmbr borno...mitcheeew
What difference between then n now...has obama visited syria or iraq of lately...let d man b
DeleteOlovo u mean Emma 2day iswear. Aahahahha. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
DeleteUwaifo leave am,me sef don prepare 4 d nigga Olovo
DeleteEhen Mr Olovo point of correction syria & Iraq no dey US soil,so he can only visit dem on TV
Lol,,,US killed madam Hussein...train iraq force for yrs n after it d train men turn to b ISIS n as world power,,na den d front d fight against terrorism n yet he has not visited iraq or syria like he did in other terrorist hit nations....
DeleteLol...d iraq of dis tym,my broda common man no go go,even if him wan go,d whole Us go kneel dwn beg am not 2go
DeleteGangan. War of words! I. Go be una referee. Oya! Peeee. Let's go there. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
Deletelol
DeleteIncase u dnt know Obama has visted troops n afghan,and iraq..
DeleteSorry peters...I never mention afghan n I said he has never visited iraq since ISIS evil started...quite me anyway on that
DeleteHim neva attend unity rally 4 paris finish,na were dem dey bomb anyhw u want make him go?...ur plan no go wrk
Deletewell,,he follows his mind n not d will of d opposition.....all the same,I pray his visit will motivate d soldiers on ground...
ReplyDeleteWhch kin motivation?...tell me weda na him presence or
Deletebeta weapons we him supose buy?..make a choice Olovo
Anykind oh
DeleteLol..u'll make a bad president chei!!
DeleteLol,,,wait till I become one soon....maybe our military needs alomo to ginger their moral
DeleteNa nw u talk,u be jasi presido...lol
Delete@Olovo mk we talk true Jona no get one mind of e own. Na evrybdoy dey push am up and down. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
ReplyDeleteTell him(Olovo) d koko,Uwaifo cus,e b like him dey hungry bad bad..
DeleteThis comment has been removed by the author.
DeleteUnderstand me,,am not GEJ fan,,u n I are free to call him names acuse him of incompetence but it should not come from all this criminal politicians...make una free d man jor..lol @emma u no well oh
DeleteOlovo u dey use style dey bribe me shey..I undastand u,but 2free d man,we no go gree cus him F*up dey pain me wella
DeleteLol....honestly GEJ has soft mind,weak in handling pressure n above all him no b dictator type of leader
Deleteo oh,tank God u knw
DeleteOlovo and co,I see una oo
ReplyDelete#GodblessNigeria
Lol..we see you too
DeleteAbeg make. Ona allowe jona to rest ha na waiting self
ReplyDeleteJona is free to enter anywhere so make ona free am
ReplyDeletehmmm dis 1 na story of daniel 4 bible in d lions den. Na risk
ReplyDeletel no sure say this thing call olovo get brain at all frm his comment, cos most of the time he reason with his ass not his head cos he does,nt have one
ReplyDelete