Saturday, January 3, 2015

CCNA Readers, What Would You Do If You Saw This On The Road?

Lmao!! Just read some persons response...Hahahaha I cant stop laughing oh! Just see what the guy said as you continue...

Ngwa, readers, lets hear your own answers to the question above...

24 comments:

  1. Chichi,u wan test God. Abi......me no get comment for u now,kip d money for road first then u go see wetin go happen next

    ReplyDelete
  2. I will put bitter cola in my mouth(witches are afraid of it)..and shfit d calabash one side and its occupants,den buy ghana must go bag,cal my frind who has a bike,buy him bitter cola too...then we wil pack all the cash and buy cover to help them cover the pot

    ReplyDelete
    Replies
    1. How u take know say witch dey feat bitter kola, abi u b one..#justcurious

      Delete
    2. lol,,emma,,ha,me kwa don d fear u oh..

      Delete
    3. Una no get liver,hw I no go sabi,infact I go buy nkwobi give una two

      Delete
  3. U guys are funny...which currency is that.....but my bible says I should give to ceaser what belongs to ceaser......even if I will take this money,,all of it will be made use as charity a nearby orphanage homes....see temptation

    ReplyDelete
  4. Ño weapon form against me shall prosper,, who know juju, the Lord is ma strength.. I will take d money no level

    ReplyDelete
  5. I go move the cash no time to wast

    ReplyDelete
  6. This comment has been removed by the author.

    ReplyDelete
  7. If na pounds be that, na for there you go know sey me sef na native doctor! I swear I go pack the moni go look for the person wey keep am thank am well well, infact I go buy indomie chop with that egg...If e still dey raw, I go cook am no time!...make the nigga no try this kin joke for my area ooo! ....and him add fresh pepper and ginger sef!...chichi abeg nodey joke with this kin thin ooo! Gimme info on time.

    ReplyDelete
  8. To b honest igbo si na ihe mmadu amagi anagi egbu ya... (what someone doesn't kno doesn't kill)...I will jst buy bitter cola nd palm oil use am do wetin I go do, den carry d money move

    ReplyDelete
  9. Hmmmm I neva see am na till then.

    ReplyDelete
  10. John Mary u took it out of my mouth,make I c,make e remain wetin I go do,hmmmm,oh mine,una forget say na naija we dey

    ReplyDelete
  11. The truth is, I will simply pray there instantly and carefully throwaway all those yamayama, and pack the money go my way jare.

    ReplyDelete
  12. In as much as it will be tempting to pick! One must take into cognizance d fact that things like dis could be used 2 swap peoples destiny. I have a future far greater than a couple of wads on the floor. That was how Esau sold his birth right for pottage bcos he was hungry. Trust me in d long run its not always worth it. Who wan pick make e pick sha. Hmmm! Hmmm! "Uwaifo don talk e own o"

    ReplyDelete

===> Follow Chi-Chi Nwa' Africa On BBM Channel C0032A9BF To Get Update On Latest News, Entertainment, Sports, Opinion, Relationship, And Lots More...