NEWS, CELEBRITY, LIFESTYLE, INSPIRATIONS AND MANY MORE...
Tabs
▼
Wednesday, October 14, 2015
Shocking! Checkout The Latest Craze In Town...Fake B00bs!
I did't know this existed oo...really shocking! I know of padded bras, padded butts (butt pad) but fake boobs? Ahh! This is too much na! Ladies make una no dey fake us like this bikonu! Lol
Yeeeeeee!we women! It is a waooooo
ReplyDeleteLol.....well
ReplyDeleteThats for men that goes for physical attractions only....
Classless! Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
ReplyDeleteEhen! No wonder, for my side of recent d kind breast wey I dey see young chips with, I dey suprise..too large, so all na fake
ReplyDeleteChaaaaaaa what is this biko
ReplyDeleteLol.... uwa umu nwayi odi egwu oo
ReplyDeleteLol.... uwa umu nwayi odi egwu oo
ReplyDeletePackaging
ReplyDeleteGood make Nafdac look into dis matter ooooo cos I sabi suck dis things oooo make I no go suck rubber one thinking na the right thing
ReplyDelete