NEWS, CELEBRITY, LIFESTYLE, INSPIRATIONS AND MANY MORE...
Tabs
▼
Monday, May 18, 2015
Actress Uche Ogbodo Poses "Legs Open" In New Photo
Many female stars pose like this..from Beyonce, Nicki Minaj, Rihanna. The photo caused some controversy on Uche Ogbodo's page. Fans felt it was inappropriate...
Nothing wrong but because we arr africans n by our culture its not proper for a lady to open her legs that wide...
ReplyDeleteyou no get eyes guy
DeleteHmmm Uwaifo do you like this position??
ReplyDeleteU want make uwaifo come tok e own abi
DeleteU want make uwaifo come tok e own abi
DeleteLol Uwaifo na my guy ooo
DeleteEhn! I like D pose. MezzY no worry I go soon begin dey tlk my own. Lol
DeleteHmm what is wrong with that
ReplyDeleteMtcheew! People n talk... Nothing is wrong here biko. Abi she no go collect breeze again?
ReplyDeleteStephen breeze abi,ad she pose like dt,is there anything civil about her,see d people they re comparing her with,re dey sane, Beyoncé, Niki Minaj,ds ones dt already sold their souls to Satan, it's not ladylike
DeleteLmao.. Mezzy
DeleteSee all of una mouth, make una babe open leg like dt for public, weda una no go run go close am
ReplyDeleteBut she west trouser na! If na skirt problem go dey.. But you dey see anything weh I no dey see??
Delete*wear
Deletehmmmmm
DeleteI no see nothing here joor! Wh d post sy legs open I think sy pnt dey show. Nothing dey here joor!
ReplyDeletechai chai chai!!! this people no get eyes see V_jay dey show nawa for her sef
ReplyDelete